HOME »

LYRICS: Sparkle Tee – Hustle Dot Com

Published By Kez On 03 Jun 2023, 6:57 pm, 28 Comments.

LYRICS: Sparkle Tee – Hustle Dot Com

Sparkle Tee – Hustle Dot Com LYRICS 

Nigerian fast rising artist Sparkle Tee comes through with a new afropop song titled “Hustle Dot Com”. Below is the lyrics of Hustle dot com by Sparkle Tee.

FAST DOWNLOAD

(Intro) 

Naijafindmp3.com, Osino ? Ajee!
Sparkle Tee eeh, it’s it’s Barmy on the Beat

(Verse 1) 

You wey dey suck breast no know say miliki cost
As you dey follow blind man o shey you ready to lost
As time dey go no remote to pause
As you dey wire the Aza try to dey plus minus
Ogbeni which kyn heart u get
Rain dey beat mama for house you pay one year for hotel
Mumsy wey sell her rapper bail you for cell
No be to be a bigi boy o shey you get the sense
Use your head before them go use am for you
If you broke you will know that no one loves you
That is my little advice for you
Give to maleh before you give obianuju

(Chorus) 

Brother leave miliki eeh
Chuba the cash eh
Money go bring them come
www hustle dot com
Obi oga abu gide a boy o till thy kingdom come (x2)
Anyi bute ike umu girls a bia
Asa gbachaa lika lika ofu alert odaa
I love you pass my mother the girl achiaa
Mana orichaa your money odi mean koo gi waa

(Verse 2) [Sparkle Tee – Hustle Dot Com LYRICS) 

If you dey calculate the money wey you spend on flex o
You for don build fine house
Avoid urgent 2k girls invest o

Egbon, no be everyday guy man dey collect o
Before you do waya make sure you bless your family first o
For the sake of maka chukwu try help your brothers biko
No dey come for here come dey form busybody
Charity begins at home o Okoro
No dey buy me drink brother give me the update
I am a born again i no dey like alcohol
Na hustle be my church o (hallelujah)

(Chorus) 

Brother leave miliki eeh
Chuba the cash eh
Money go bring them come
www hustle dot com
Obi oga abu gide a boy o till thy kingdom come (x2)
Anyi bute ike umu girls a bia
Asa gbachaa lika lika ofu alert odaa
I love you pass my mother the girl achiaa
Mana orichaa your money odi mean koo gi waa

DOWNLOAD MP3 HERE

DOWNLOAD HERE

Click To Share

JOIN US ON TELEGRAM FOR UPDATES
NaijaFindMp3.com is against unauthorized file sharing, for complainant of infringement, kindly see our PRIVACY POLICY.

DROP YOUR COMMENT

Your comment will be checked properly before it can appear.